If no be Dan ehn, your story for be different thing entirely
Loollllzzzzz
Dan to the rescue
That's an unnecessary risk u too there bro
Guy,na almost same tin happen 4 aluu community o
Na im na, @bro Damex333...
@Val, we gats do thanksgiving for church ooo, for letting u come out alive... Na Big thanksgiving oooo... If not there would have been no www.coolval22.com... Lol
Lolzz
Pact of friendship? How dem dey do that one, abi you join their cult? over girl matter? Hehehehe na wetin wey I no go read for here o!
Val, e remain make you kill pesin for girl. Shey dat one go come season 3 or season 4? Hahahahahaha!
Pact of friendship is just something we boys do sometimes, its not cult related or evil ooooo,
Ok o!
I get. its like a girl moving around with ashewos but she's not an ashi. Ok :p
Val, abeg no start to dey cry I'm kidding.
Na special 'jew' i be nah
For ur mind u don win abi? Ehn coolval. Na armbush those guys go do u .
Hehehehe shey na ambush tinz be dat?
Oga fitzfrank it wasn't easy then oo and the worst was that i kept my feelings to myself...
Yea oga fidel i was really lucky oo, cos i can't imagine how the opposite of this episode could have been....
Oga BB DUDE my luck just shine dat day oo
Heheheheheheheheheheheheh.. No be small shine e shine..
But Val o, wetin be the meaning of this 'JEW' wey una dey always use na???
Juman is a name students{cultist} do call any guy who isnt a cultist.....
Buh then all jumen are not equal, cos some are more special than others and those ones are called special jews.... Even though the name isn't much used buh any student or cultist will understand....
must be aro baga. u get luck
Heieeeey no be me talk am oooo, my hand clean oo
Dan deserves a carton of beer o....
Hehehehe abi
I be special jew
Special jew or no special jew,na baba God shine ur luck 4 dt place o.
If to say na gun dt guy go hold nko,na aluu 3 be dt o,they go just aluu t u 4 nothing,or make i say ontop gal..
Heeheheheheheheheheheh... No be you say you strong???