and i smiled as i wondered how he would react if i should tell him half of my problems……..
ℓ̊ bet he ll pour the rice on ƔȌΰ...
Your house is truly on fire indeed... Nna but Frank harsh Oº°˚˚°º˚˚°º
Hehehehehehe abi, oga brightstar....
¶ so love this frank..:he is so much like me #winks#
Hehehehehehehehehehehehe, bro Gizzeh, Ʋ funny Oº°˚˚°º˚˚°º. Honestly, no girl fit take my play for food, because ℓ̊ sabi cook pass many of them self..
***off topic*** Oga Val, na those a`ds by adcli*kmed*a we suppose cli*k to move your ministry to permanent site, abi?
Na wa Oº°˚˚°º˚˚°º, Aunty Vicj, ℳξ no remember all that chemistry again o, abeg break A̶̲̥̅♏ down
Hehehehe oga brightstar don forget basic chemistry lol.....
My bro dat {one} join,
@Tochi abi?
Hehehehe oga Gizzeh so frank for pour me dat oil??
@BB DUDE, so e fit be charm christy do me? Choi.....
Like seriously ¶ hate gals cooking for me cos they fit wash put for me as christy don wash put for Val..- know н̲̣̣̣̥
o̶̲̥̅̊
w̶̲̥̅̊
to cook and ¶ don't trust any gal cooking for me.,Naija babes are too desperate for my liking
Amen oooo! You guys funny ooo....next episode dey come very soon....
Oga Val we are still waiting for the next update ooo
I don late sha. Wel,no be charm d gal use o.
No be me talk dt 1 o. Na my unbelievable me. Val one question 4 u. D gal don cook efo 4 u b4.
No be me talk dt 1 o. Val d gal don cook efo 4 u b4.
Bbdude, no 1 person go do dt prayer,na 30 of us, cos val still get feelings 4 dt gal o.
Dt kind of shoe no get my size. And it will neva have my size
Hmmmm
Cheiii,,,, see wetin mtn network dan make M̶̲̅ε̲ miss ooooooooooooo,, anyway, ℓ̊ dan come.. The Jnr Bishop of the Osusu ministry is here
@Tochi.. Heheheheheheheehehehehehehehehehehehehehehehehehe, my guy, Ʋ funny die.. Christy dan wash the lower dichotomy give val chop.(I sure say na rice she take A̶̲̥̅♏ take cook give Val)
@BBDUDE, Ʋ knw say na M̶̲̅ε̲ be jnr bishop of the osusu ministry, so we all go join hand cast the elephant spirit wey christy dan put for val body
@Damex333,,, no mind BBDUDE. He think say na fowl spirit he wan cast,, he no remember say na Elephant spirit... Ʋ knw what? Make e for fast,,, na cele method we go use take cast the elephant spirit.. Each minister go carry like 5 better cain,,, we go flog the spirit comot 4rm val body... Next time, if he hear Chri, b4 Ʋ go put sty, val go run...
@Damex333,,, dat shoe no even get my size too (thank God say ℓ̊ get extra extra extra large leg) and it ll never
Hehehehe... Lwkmdh
@peace can u prove me wrong in what ¶ just said..what u need to understand is that the naija gals perception is so securely attached to being called a married woman or to flex and show off that they have arrived..they are all about Belonging..¶ will advise u to go watch that Nigerian film ¶ BELONG and u will understand me well
Hehehehe, no be small fire my bro