True talk bro
@menipo, na so my bro
I just deyy imagine say, supposing say the pikin wey deyy d bele that time na like those strong head children, wey deyy catch all abortion pills for hand for inside belle... The big head for no gree comot.. By now, Val for dan become papa boiboi.. Hehehehehehehe
Hehehehehehehehe, im for don enter nursery by now......
And christy for still dey somehow for my life reach now
@Gizzeh, Val no dare am
@Val, lolllzzzzz... Youu for deyy reason how to pay school fees, feed pikin, clothing, ice cream, peanuts etc..by now Lolzzz
@Val, lolllzzzzz... Youu for deyy reason how to pay school fees, feed pikin, clothing, ice cream, peanuts etc..by now... Christy for dan bcome the mother to your Child naw, (though not your wife) choooiii,,, youu for dan start your life with polygamous family.. God save youu sha oooo
And if the child come be boy, na proper wahala be dat oo, cos i hate polygamy...
Exactly... Na later dem for deyy drag who go inherit your wealth...
Hehehehehe lol
Words bro
See as u guys are treating abortion as if it is just a normal thing
Just thank God that nothing happened to christy if not iT would have been double murder by now
Yes oo it is the best teacher...
@Tochi2 i wont try it again bro
Hehehehe oga Gizzeh you funny oo
True talk oga dabrake
SMH
Yes my bro, i know dat it is hell fire tinz when i die......
Enough talk of hell fire things with the way the world is going you're not alone. Lol!
Yea oga BB DUDE i wan go heaven oo
Its true sha i'm not alone
Hehehehe oga vicJ, the girl na correct pro. For the game
Oga brightstar am trying to change oo buh its not easy 4 dis our country.....
Yea bro izukwu, life is a big lesson teacher..
Val pikin:daddy daddy,i c mom wit one uncle chris dey talk say i be their pikin and they go carry me away,but dey no knw say i dey hear dem o.
Val pikin:daddy daddy,i c mom wit one uncle chris dey talk say i be their pikin and they go carry me away,but dey no knw say i dey hear dem o. Thank God say,u scale 2ru sha
But guys needs 2 be careful o,no let sweetness of entering raw rob u of thinking abt d consequences of d aftermath of entering raw.
Chooiiiiiii... No be small thing ooo Val... Like they say,,, the wicked man runneth when no man pursueth.