Lammy help me ask am o.
Abi,she put honey 4 her own.
I said it,christy don teach u many things,a worth 4 ur money,so, no complain again o.
Hehehehehe. .true talk
Oga damex she no put am anything oo, buh it was kinda different..
Izukwu,u still dey ask,suzzie's punny sweet na,if u taste sometin wey bitter pass d 1 u dey chop,u go still talk say u dey miss?
Girls can fall hand sha. That word 'Love' is really our Achilles Heel when we like a guy and we make this mistake alot.
If ur not sure about a guys intentions and ur the emotional type please close you legs. Na by force to spread?
I'm enjoying this story, especially when Chinwe entered the picture and Val just discarded Sussie. Chai, that gyel don suffer!
See like fabulos and ijebabe dey feel for suzzie, me self con dey get soft heart.
But coolval u ma u no get conscience. Enjoyment dey kill oh
Hehehehe, i don't really knw why dey always ask that question, as if any guy will say "no i don't love you"
Val, after a hot sex, some guys no go ansa o.
After got se.x,i trust my chairman dygeasy, him no go say anytin. Just dey look d gal.
And mummy ije, e no easy 4 em, after all those tactics wey val don learn and him con put into practics. She no just fit close d leg.
And mummy ije, e no easy 4 em, after all those tactics wey val don learn and him con put into practics. She no go just fit close d leg. Christy is a 1daful teacher.
Guy wadup wit this childish first to Comment stuff
Lmao
Confirm
Iike ¶ keep on saying Love is so overrated
¶ sometimes wonder why a guy and a gal can just do something together without the L word entering
@ all should love be the only key to a gals punny cos it seems once they hear the word their punny automatically opens for business
Lmao!!
As in, some guys can have sweet mouth oo!
Tochi, d gal no be runz gal,now. Haba.
Lol you funny oo