It all began inside the bus when I was travelling to Lagos all the way from benin this afternoon.
Dak: guy why u they give me that kind look naaa, abi no be wetin my money reach I go buy. I fired back at him as I chew my 50 naira buns and purewater.
GUY: (laughing) I dey tell u say only mouth u get u no get money. U better come and join me or should I buy for u too. "He said this chewing one of is gala and chilled hollandia yoghourt causing other passengers to turn in my direction. I just bone am.
DAK:for my mind "wetin I go do u today u knw go understand am".
2 hours later.
I was wokem up by a thud. " Your money or ur life". Na so I freeze like fish wey den put inside carton for cold room. I just open eye, I no see anything not until I was given a 3D slap by one of the armed robbers na in my eye clear like fowl wey then pour water for in body.
Arm robber 1: Your money or your life.
Come see confession.
DAK: Bros i take God beg u, money I knw get oh and i beg no kill me because my life self no dey with me, In dey with Jesus, " me wey no no how to spell church", I have given my whole life to him. But this guy wey they here,"pointing to the guy that one making gest of me" Money In get and Life in get any one wey una wan carry for the two, una free.
GUY: haaaaaa "he faints"