AKPOS FUN TIME!!!
1: EKAETTE: Before we Marry u dey give
me Gifts, Wetin happen
now?..
AKPOS: Fishermen still
dey give Worm to Fish wey e
don catch ?
2: AKPOS; Switheart, let's play Hide &
Seek..
EKAETTE; Noooooo, the last time
we did, I didn't find u till February 3
Few weeks to valentine
3: Gf: baby I heard new bb is
out.
Akpos: all bb's always hang.
Gf: dis one doesn't hang.
Akpos: so am a liar abi?Its over
btw us..!
4: Teacher: Can U see God?
Akpos: No.
Teacher: Then there isn't a God!
Akpos: Sir, can U see ur brain?
Teacher: No.
Akpos: so u have no Brain
5:Akpos: I am dreamin to be
rich...just like my
father.
Teacher: "Is ur father rich? Akpos: No,he's
dreaming Too
6: Wife: If i knew u were dis Poor
wuldn't av married u!
Akpos: what do u think I meant when I
said u were the
only thing I have in
this world?
7. Hvc: Bros, why u wan Divorce
your Wife na..
AKPOS: She too dey Smile for
Sleep, e be like say She
don get another Husband for her
DREAMs
8: Hvc: Guy, why u wan swallow
that MAGNET ..
AKPOS: Ekaette say I no dey
ATTRACTIVE again..
9: TEACHER: Why are those two
Mental People Kissing each other..
AKPOS: They are MADLY in love}