Dem plenty ooh for naija patoranking, india its yash, god dat guy got my panties dropin, dolph ziggler(lol make lana no catch me o) baca footballer Nymah, Lee min ho(in boys b4 flower), shit dat guy got me trippin d way he walks, smiles, frowns, talks, i love evertin bout him... If una help me see any of dis dude tel dem dey suld cum nd carry dia wife oo i am waitin patiently 4 dem