1. You drank garri twice
today, bought N100
recharge card and got
10mb, came on facebook and wrote "money no be problem".. Your case dey court.
2. You dey owe mama
ikenna N50 and you dey
wear "my money grow
like grass t- shirt"..
Weldone oo!
3. You fit pay N5,000
enter club but for
church na N20 be your
offering..
God is watching u o
4. You are too big to dance in church but you go gaga crazy when you hear the (gbedu wey dey burst brain-OLUWA NI).. God dey watch u o
5. You're married but still chases other ladies
and you claim you're
going for refresher
courses.
Your cup go soon full.
6. Just because you met him in a bus and he
bought you gala, you
come store him number as "bros gala"... Sista tnk u o
7. U ar an o level holder, but nah u the sponsor ur girl for uniben.
My broda u be
scholarship board?
8. You dey inside hotel
room snap picture come upload am write "home sweet home", \
ur mata dey God hand.
9. You enter public
transoprt #600 to go
shoprite go snap picture with oda people goods, abeg wetin I wan tell u.