[b] Forget say warri na town in delta state, they deserve to get one big school, where pipo go dey study langua, criminology, okponology, problematic engineering etc...
As warri big reach so, dem no get federal university.
It is not because, they don't want it but is because they don't have a name for it..
Just Imagine
lagos (UNILAG)
Benin (UNIBEN)
Calabar (UNICAL)
PortHacourt (UNIPORT)
Then, Warri go come be UNIWAR [/b]