I did my industrial training last 2years,during those period i had to take taxi to and fro due to the distance from the hospital to my house. That fateful day,i was on morning duty which normally ends by 2pm but i handed over a bit late because i had a test i was working on.
I boarded a taxi as usual,it had two passengers already a young guy and a market woman.Not too long i entered,the woman decided to stop and we continued our journey,5mins later,the other guy also wanted to stop,this was their conversation
Guy: oga drop me here
Driver: ok
from the accent used by the guy,i deduced he was a calabar guy
Guy: i get load for boot o
Driver: na u get that bag?
Guy: yes
Driver; wetin dey inside?
Guy: oga na books
Driver: ehen?ok no wahala.we go carry the books go police station
Guy; ha!oga e never reach like that na
Driver: shey na books dey inside?we go go police station nw
The guy started begging and crying
Driver: u don ready to talk
Guy: yes,na money dey inside
Driver: how u take get am and why you go carry this kind money for bag?
Guy: na my oga for lagos(started crying) he dey sick so he ask me to go bank go collect the money,before i reach hospital he don die so i carry the money run
During that period i was quiet and pretended as if i never heard their conversation
Driver; how much be the money?
Guy: na 2million naira
Driver; chai!!so wetin you wan do with the money na?
Guy: wen i tell my brother,he say make i bring am make we start business
The driver turned to me
Driver: aunty wetin we go do now?
Me:'see question o' i dont know sir
Driver: you be bini?
Me: no sir,am from agbor
Driver: no wahala
The driver continued his discussion with the calabar guy
Driver:we go go station make you go write statement
Guy: (begging) oga abeg anything you want i go do am,i no wan go station
Driver: ok make i pity you,we go go somewhere go share the money the three of us equally
Driver to me again
Driver:aunty wetin you talk?
Me: (thinking) 'dis na big money o,500k fit reach my hand and i jus broke now o but if i reach house wetin i go tell my dad?besides i no wan eat money wey dey steal o,d man wey get the money don even die i no fit for any wahala abeg'
Me: oga am not interested
Driver: you say you no want?
Me: yes sir
Driver: oya come down since you no want,i no dey go your side again we wan go share the money
Me: haha!first drop me na then una go go share the money,where i go see motor na from here?
Driver: (shouting) madam abeg come down
Me: i don hear no dey shout for me
i came down angrily i never knew God was saving my life,after several minutes of waiting i got a taxi and got home.I told my parents what happened,they said i was lucky i didnt go with them if not i would have been killed
Last week i stumbled on a post on facebook which was similar to my experience.The guy who wrote the post was just as lucky as i was but the remaining girls in the taxi who wanted their share were killed and vital parts of their body missing.They now use different strategies,beware dont be greedy