Girl be lyk dis when they meet their
fellow
girls-
Ada: Sweetheart howfa?
Tina: Darling am ok.
Ada: Waow!, i love your hair.
Tina: Thank you my love.
Ada: You're welcome honey. Am
coming to
your house today,, so how is it gonna
be?
Tina: Sweet.
Ada: I hope you have food at home?
Tina: Yes sweetheart, just come over
anytime
you like.
(A GUY DECIDED TO TRY SAME
WITH HIS
FRIEND)
Peter: Sweetheart howfa nah?
Ibe: Come, you smoke?
Peter: Handsome, i love this your belt.
Ibe: Oboy wait o, which day you turn
to gay?
Peter: Can i come over to your house?
Ibe: Come do wetin?
Peter: Ok, ok, can i take you out
tonight or
can i
come over to your house?
Ibe: Idiot, make better thunder fire
you
there.
So you dey find who you go tear im
yarsh
and
person wey go follow you go prison for
14years. Abi?
make better thunder fire you there.