I went to warri recently if you see name
of churches, ha! my broda even Satan
self dey fear. Make I yarn una:yo u’ll
see something like this.
{1} SATAN UR OWN DON KPAFUKA
EVANGELICA MINISTRY {2} Operation carry devil
nack for
ground bible ministry.
{3} The atomic bomb bible brigadia
barack ministry *aka* shoot d devil
make im eye clear.
{4}Ssatan wetin we do you evangelical church of
God.*aka* Satan leave us
alone.
{5} Operation no look Uche face biblical
church of Christ.*aka* slap Satan face
ministry.
{6} Pay your tithe and offering church of
God.*aka* pay ur tithe n win
generator gospeler.
{7} Satan if you try me, you go hear
ween prayer ministry
{8} Satan chop make i chop bible
assemble *aka* we no dey find Satan trouble
ministry.