THUNDER (PART ONE) JOKE BY DINDY
Dindy be like;
1). The thunder wey go fire you, go tie bandanna for head.
2). The thunder wey go fire you, go dey cat walk on-top electric pole.
3). The thunder wey go fire you, go dey cripple
4). The thunder wey go fire you, dey wrap igbo for corner.
5). The thunder wey go fire you, dey moonwalk for your generation.
6). The thunder wey go fire you, dey salute soldier.
7). The thunder wey go fire you, sabi cook igbo.
8). The thunder wey go fire you, dey thief plantain from native doctor backyard.
9). The thunder wey go fire you, go resemble albino.
10). The thunder wey go fire you, dey drive backwards.
#DINDY WROTE THIS
Facebook username: Ossy Andy Nnamdi
Whatsapp/Viber: 07087750433
Watch out for part 2.