Hmmmm bad day devil drink water. . . . .I was in jss3 then na dix one stupid English teacher wey hav tick Yoruba village accent,weneva he hav my class na laughter nd wrodiness go end d class because hw be pronouce some words (u knw does stuff callin sh instead of s nd d likes)d@ day I tnk he don dey tnk w@ he will use against us to gv us d punishment we wunt 4get.He just ask all of us to submit our note,if u dnt put date wia u supose put am na gobe,if u skipp note trouble if u wrong or cancel ur note too much yawa if ur note is rough kasala etc he just name all w@ will make all of us fall into one category or d oda.Wen he bring back our note he said one red pen coment 4 ur note na 2 cane I swear wen I get my note back na 18 red pen coment I saw i tot say na joke hw he I go get 36 cane on top wetin,untill dix man came with d sch disciplinary cop nd some teacher wey derive joy in makin student misrable wt cane I swear dem give me 36 strokes of cane with 2 jara makin 38 strokes nd u knw has big boy 4 class u must nt cry,as dem beat me finish I com squize face tryin nt to burst, mucus don dey run 4 my nose,wen I see it unbearable again na so pick race run go hostell to cry my eye out.4 two weeks my bumbum is dey hurt.
But d man no finsh d term 4 sku apart frm petition upon petition frm parents d student make him misrable nd useless cux na den d gest makin just start frm d begining
.
But ehn d day na day I cant 4get,I still crib am down 4 my diary