Episode 3
When i get 2 church,i did all i had 2 do,and it was now time 2 go home...OMO..House i no fit go na,dem get their girlfriends for house...well i go sleep 4 church be dat,i go go house early tomorrow morning ni ye o....
I called Ayo if truly Afolarin was tellin d truth by sayin d girl is sleeping over night?....
Ayo:How far!
Me:Bad,where you dey?
Ayo:Why you dey bad na?...i dey house..
Me:I dey Bad coz i no fit sleep for house..
Ayo:Ah Ah..who be d person wey talk say make you no sleep house...?.
Me:Na all of una o
Ayo:How na?...who be d magga wey talk say make you no sleep house?...
Me:Well,na my destiny sha...
Ayo:Laughs
Me:Wetin you dey do now?...
Ayo:Me dey watch film,Afolarin go buy petrol...why d rest carry one girl wey dey our house go out sha...
Me:D girl dey sleep our house?
Ayo:Yes na,why we go buy petrol before?
Me:Hmmmm...dat be d reason i know wan sleep house..
Time as gone by now,i cant sleep in church again...Reason is dat mosquito will kill me and i didnt prepare to sleep in church...It was around 7:58pm now,so i took my leave