EPISODE 1
It was a cool evening and i was drinking with my guy called ojoto,we were discussing about a lot of things and were laughing like mad people in the market square,soon a pretty damsel passed infront of us and i wad lost in her hot,beautiful and sexy body to the extent i started moping at her like a morron.i was tempted to talk to her but i knew not how to approach her
. Ojoto notice my mood... OJOTO:hey igwe! Igwe!Are u okay? ME:*i regain myself immediately* OJOTO:na dat babe wey pass us now,na im make u forget your self so?
ME:my guy i don dey fall for her but i no get liver to talk to her oooo.shit!my guy help me now.. OJOTO:what do u want me to do? ME:code her for me nah.
OJOTO:again! Guy i no fit do am.u don mature enough to toast babe naw..at dis ur age,u no sabi how to toast babe....shame on u!
ME:u be my padi naw abeg,do am for me.
OJOTO:wetin i go do na to call am for u but i no go toast her for u oooo!
ME:guy u wan disgrace me? U knw say i never try am before. as u say so,no problem,call am for me naw*ojoto left.my mind started beating like MTN transformer.i wz lost in thought abt wat to tell her.the quantity of sweat that was gushing out of my body could be used to make tea...my blood became very hot dat minute and my body began to vibrate*wat will i do if dis girl finally land here?hw will i convince her?hw wil i go abt it*my brain wz just shaking as if they were frying pop-corn on my head*gush! God plz help me ooooo................ To be continue
[hr]
[b]LINKS TO AVAILABLE EPISODE[/b]
Episode 2
Episode 3,4&5
Episode 6
Episode 7,8&9
Episode 10
Episode 11
Episode 12
Episode 13
Episode 14
Episode 15
Episode 16
season 2 >>> https://www.coolval.com/forumsss/topic/the-first-day-i-toast-a-girl-season-2-episode-1/