[b]Sure, dem no fit think ahm nah! UNIWAR! Even if dem qive me scholarship or nah JAMB qive me free admission into uniwar I swear I qo diny their admission letter straiqht forward ni.., and if e qo possible make I repply their letter ehn I'll just tell dem dat its my name sake not me, Lolz...
@pharm-vickymears, Nah me go-qo to university of no return? ME wey don already promised my future kids to be patient cos Daddy is seriously busy searchinq for the best mum for dem cos I wouldn't want dem suck a tattooed brèast.
"Dad, remember we are here o" (my future kids dem don dey even text me self). Trust me kids, daddy 'll not accept such admission. Not ready to kick bocket yet. [/b]