[b][color =red]SCIENTISTS SPEAK UP[/color]
I hear sey some scientists don discovered sey something strange fit happen today around 12pm or so but I never sense any kpim yet o abi dem don fail in their discovery.?. Or maybe dem need to go do 1..2..3..or more experimentation for inside moon perhaps they need to reconnect any disconnected wire if at all there's any fah but wait o, someone need to go with them coz dem fit go arrange christmass light put for mid-air telling us its their discovery...
God pass dem fah coz Him no need do experiment to prove Himself innocent or not. If ah lie, prove me wrong.
Scientists in the building, una dey here? Make una show.!.
Plus YOU, ofcourse anybody fit contribute coz I didn't just called on scientists alone.[/b]