image
psm 23

psm 23

By AH in 25 Aug 2015 | 02:40
share
AH NE

AH NE

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1583
Member since: 28 May 2015
ga na my Shepherd, my pepper don rest
He make me siddon for green grass
He waka me for better water
He dey cool my soul
He dey show me better road waka
As hin mouth dey there Even as I dey waka through many many gbege
I nor dey fear evil
For you dey my back kampe
Your rod and staff dey comfort me
You prepare VIP table before me for my enemies dem
koro koro eyes You put better oil for my head, my cup dey overflow
boku
Surely your goodness and love go follow me sotay till
I die
And I go dey tanda for my Oga house forever and ever amen......
good morning friends i pray your day be blessed
25 Aug 2015 | 02:40
0 Likes
 
 
A luvly n nyc day to u dear @ritagold a vry Big AMEN to ur prayers.. nyc 1.
25 Aug 2015 | 05:04
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.