i wake up this morning jeje, Na im my girlfriend cum call me talking to me in a crying voice and said; "holakizzo" my hubby,How much you get for your account?" Me I replied "N50,000" She cried in a loud voice said; "yeeeee. don finish. . .Na wetin N50,000 go cum do for three of us naah?" Na im i cum dey wonder and cum ask say; "Which three of us??. . . . . .Na only two of us dey here, so i no understand" Na im phone cum cut. Abeg make i ask una wetin this kyn talk cum mean??