My mum joined facebook last week and this
morning she started complaining to me, she said:
"Chii, this facebook registration dey chop money
oh" "mummy I no understand... how?" I asked.
She sighed and said: "Since wey I tell your sister
to register me for facebook, na so-so money I
dey spend"
I was confused, I didn't understand what my
mum was talking about. But after a while I got a
clue and then asked: "Oh ok, mummy na MB dey
chop your money?". She raised eye brows and
said: "ah Chii which one be MB na? I hope say I
nogo pay for that one too oh, because I don pay
6k for chatting permit, 3k for friend request fee,
1k for posting fee, 4k for profile picture permit
and this evening again, your sister don talk say
facebook say make I bring 5k for international
facebook passport. Chijioke I don tire, na so
una dey spend money for this thing?"
Please what should I tell my mum right now? (by
the way I might kill my kid sister tonight)