That awkward and the painful moment
wen you visit your uncle in Abuja and the
wife serves you 2 slice bread with
egg...and d kids say "uncle can you finish
this?"
I be like "oloshi lawon eleyi o, Me wey dey
eat 6 wraps of fufu at buka non stop......na
person wey una go take hunger kill you
people dey find abi.
#kizzo_yung_bluud