DON'T BE SHY, YOU KNOW YOURSELF, I
MEAN YOU, YES YOU!!!!!
* Guys wey dey always brag about their
Hustle, you hustle reach Judas? That guy
sold Messiah. Mehn Hustle_of_life.
* Ugly girls getting married every Week,
the pretty ones will be buying ASO EBI,
looking glamorous in the wedding pictures,
waiting for Dangote's son.
*Shout out to all the girls who feel they
need to wash noodles before cooking it. I
respect your Hygiene.
* I bet Messages from mobile operators in
2050 will say "DEAR CUSTOMERS, GET
YOUR WIFE PREGNANT TODAY WITHOUT
STRUGGLE, SMS "CHILD" TO 12345"
* You are 20years and dating a 52year old
man and then you call him your Baby, is
he your baby or ancestor? SMH, your
matter dey Shiloh.
* One good thing about been ugly. At least
you would be least considered "if at all
them catch you self", for rituals. Dem no
dey use JUJU do JUJU na!
* You dey snap facebook pictures for
another person Hummer, don't worry
Honey when thieves go find you come,
dem go nack you Hammer.
* At the age of 40, you still dey your Mama
House dey drag Head of fish with your
siblings......
Chai! The witch wey dey your village carry
your picture dey fan herself, Abi na devil
dey dance "COUP D'ECALE" with your
destiny.
* You be housemaid and you dey sing "I'M
THE BOSS BY RICK ROSS" Mehn you get
case for C.A.C
* You are a first class graduate at 40
years without any job and you dey follow
Lil Wayne dey sing "I AINT GOT NO
WORRIES". My Dear,
even the devil is weeping for you.
.
..
.
Wishing u guys a happy Sunday.