*Craze no hard to form,na the trekking
be wahala. English translation : Easier
said than done. *No matter how hot your temper be,e
no fit boil beans. English translation:
Calm down, your temper won’t solve
the problem. *Chicken wey run from Borno go
Ibadan go still end up inside pot of
soup. English translation: You can’t
run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow
Suya wrap. English translation: Keep
calm! Nothing lasts forever. *Cow wey dey in a hurry to go
America go come back as corn beef.
English translation: Just be patient. Let
the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same
parent, na wetin dem pass through
make dem different. English
translation: How you start doesn’t
matter, what matters is how you
finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for
Sabinus. English translation: Give
everyone what they deserve. *The difference between kpekere and
plantain chips na packaging. English
translation: Don’t judge based on
appearance alone. *Escort me, Escort me, na im slave
trade take start. English translation:
Serious things sometimes start like a
joke. *The water wey dem use take make
eba can never be recovered back.
English translation: Don’t cry over
spilled milk.