image
need ur advice on what to do

need ur advice on what to do

By Holakizzo in 22 Jul 2016 | 10:14
share
Holakizzo Hubby)

Holakizzo Hubby)

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 2129
Member since: 8 Sep 2015
My girlfriend tell me say her old lady say she wan see me ... And to me dis kind of package no dey go down well... Guys u know what i mean.... Wetin make i do o ... Shey make i run comot for house for one week ni abi make her face d old lady ni to hear wetin she wan yarn .... To be sincere me no fit bear to see turning garri abi hot water dey play for my body o ... Abeg make una reason my Mata give me better advice ... Na today evenin she say she wan see me ,,,,,,..... Ur help is needed... Even sleep no dey my eye at all since yesterday morning ..... I been try close mah eye buh na lie .,.,.... Ah dey fear dah woman o
22 Jul 2016 | 10:14
0 Likes
 
 
[b] GUY NOR BE BIG TIN NA, NA 2 TINS INVOLVE IS EITHER SHE DON GET BELLE OR HER PARENT JUST WON REASON MARRIAGE MATTER WITH U... MY OPINION THO [/b]
22 Jul 2016 | 10:15
0 Likes
so nor fear my guy... I fit even follow u go...
22 Jul 2016 | 10:17
0 Likes
u do bad tin?
22 Jul 2016 | 10:19
0 Likes
feel free to go if ur hand is clean
22 Jul 2016 | 10:21
0 Likes
did u impregnate her????,,,,,or what are u fearing??
22 Jul 2016 | 10:22
0 Likes
Is your conscience pricking you??
22 Jul 2016 | 10:22
0 Likes
you better go there..
22 Jul 2016 | 10:22
0 Likes
I go fit follow u
22 Jul 2016 | 10:23
0 Likes
Bt i go stop 4 gate o
22 Jul 2016 | 10:25
0 Likes
[b]My friend go and see ur in law[/b]
22 Jul 2016 | 10:25
0 Likes
Lol
22 Jul 2016 | 10:30
0 Likes
Go and face d old lady..incase ur bae z pregnant that means be ready to get married to her or they will cut ur third leg *wink*
22 Jul 2016 | 10:32
0 Likes
You better go there
22 Jul 2016 | 10:32
0 Likes
No fear the lord is your friend
22 Jul 2016 | 10:33
0 Likes
Ur own do finish be dat o......no even near d house ..unless u wan go mortuary...run for ur life d woman wan pour u acid o ...............run :b
22 Jul 2016 | 10:41
0 Likes
Lol
22 Jul 2016 | 10:43
0 Likes
No go dia o she wan roast you alive ni
22 Jul 2016 | 11:16
0 Likes
Hu u gv belle
22 Jul 2016 | 11:21
0 Likes
Ehnn..
22 Jul 2016 | 11:22
0 Likes
Fear not for u r my belove... Na which verse b dat 4 inside bible....
22 Jul 2016 | 11:38
0 Likes
.
22 Jul 2016 | 11:48
0 Likes
the question is are U ready 4 marriage?
22 Jul 2016 | 11:48
0 Likes
Na your pocket go determine, if you are not financially ready to marry, pls run for your life o.
22 Jul 2016 | 11:54
0 Likes
guy y u dey fear??? u do the girl any bad thing???
22 Jul 2016 | 13:08
0 Likes
lolz
22 Jul 2016 | 14:37
0 Likes
Go meet her,,, she may just want to be sure dat her daughter is safe with u and that's all
22 Jul 2016 | 15:14
0 Likes
U berra go..I pity ur lyv
22 Jul 2016 | 16:26
0 Likes
Why are u scared? U did something bad?
22 Jul 2016 | 19:51
0 Likes
I don't even know why ppl are always scared of seeing their partner's parents
22 Jul 2016 | 19:53
0 Likes
I sense someone don dash person daughter belle
23 Jul 2016 | 04:11
0 Likes
Run commot for aoz
23 Jul 2016 | 07:34
0 Likes
Lol...
23 Jul 2016 | 07:39
0 Likes
@eliboy where u wan follow me reach... Hope say u no go turn back @shinko @froshberry-2 i no even know o @emergencia na wa for u o .... U for follow me to d core na @vict-vames e no easy to be inlaw na for buhari state of change @onahsunday631 abeg o no let dem collect d third one o cuz dis two wey i get gan e neva reach me do @fabulous hmmm @fortunez thats why i dey request for mortuary here on coolval @whizjay i no wan be cababe too na @promzy u dey laff me for chinese ...hmm @hauwa my beloveth ... I .. I.. I no give anybody o @smartkhaey hmmm bible matta for here ? ... Ma mo go dere @seniorG @xtopher hmmm ok o @Samnolimit ok o @xta na so e easy ?... @krizzy ur turn go cum @psam u dey pity my life ... Me wy get life sef no pity d life @tenniebenson ah no do anythin ... 2 na like so gurls go dey talk say why we dey fear ... U think say e easy ? .. Ok try and turn ur self to a guy na .... @adeolaajala1234 ah no give anybody belle o @softie make i run cum ur auz abi ? To be sincere and candid ah no go o .... I never get liver reach that side
23 Jul 2016 | 11:29
0 Likes
The time wey u do the mata u carry me... @HOLAKIZZO
23 Jul 2016 | 11:35
0 Likes
just hmmmmnin
23 Jul 2016 | 11:42
0 Likes
the point there is that you are scared because you don't want to marry the girl. If truely you love her and want to marry her you will even be the one to know her mama.. So my advice for you is that 1 if you don't want to marry the girl (don't go) 2 If you want to marry the girl (go) advice from experience...
23 Jul 2016 | 11:57
0 Likes
as u no cum dey dat time nko @emergencia @hauwa my beloveth pls dont doubt my love for u o @olorivicky so na d expensive joke wey u wan gimme be dis
23 Jul 2016 | 12:07
0 Likes
@hauwa @holakizzo never ready to go see your old mama (ayinnnn) but.......
23 Jul 2016 | 12:11
0 Likes
:b
23 Jul 2016 | 12:11
0 Likes
@holakizzo ... na im make i go stop 4 gate
23 Jul 2016 | 12:15
0 Likes
hmmm ok o just know say rotwylerz dey sha for gate @emergencia
23 Jul 2016 | 12:19
0 Likes
Eh!!, "slows down", @holakizzo , my mission don end b dat o
23 Jul 2016 | 12:27
0 Likes
@holakizzo y u no tell me since nah
23 Jul 2016 | 12:29
0 Likes
:s
23 Jul 2016 | 12:29
0 Likes
Aunt @olorivicky dnt mind him @holakizzo forget sy delay is dangerous
23 Jul 2016 | 12:46
0 Likes
trust me on dis
23 Jul 2016 | 13:07
0 Likes
smile @emergencia e go better make u follow me enta be dat @eliboy ok .... @hauwa no more delay again just get patience make d yam dem ripe
23 Jul 2016 | 15:01
0 Likes
Hmmm
23 Jul 2016 | 16:53
0 Likes
@holakizzo ohk oo
23 Jul 2016 | 16:53
0 Likes
yes mah beloveth @hauwa
23 Jul 2016 | 17:41
0 Likes
Yea
23 Jul 2016 | 17:54
0 Likes
ℓ̊ also have ♍Ɣ own question f☺я̩̥̊ you, why are you afraid to see the old woman? Abi you wan eat the toto finish and leave Α̲̅♍ f☺я̩̥̊ another person .
24 Jul 2016 | 06:02
0 Likes
smile @kene (out of bound)
24 Jul 2016 | 07:06
0 Likes
Lolzzzzz... Be brave strong and courageous to go... Be a man
24 Jul 2016 | 14:23
0 Likes
keep calm and say all is well
27 Jul 2016 | 12:43
0 Likes
and all will be well
27 Jul 2016 | 12:47
0 Likes
but be careful and think we'll before answering questions
27 Jul 2016 | 12:51
0 Likes
:b
27 Jul 2016 | 12:56
0 Likes
@hibk010 thanks
27 Jul 2016 | 18:03
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.