Dedicated 2 @all coolvallers....
Naija police..after checking a man’s papers and every tin de intact.
Police: abeg borrow me ur phone make i take call ma colleagues to come take over for this checkpoint.
Driver: i no get credit oooo
Police: U sey wetin? U nor get credit for Phone? So if u get accident now how u go take call ur people to come carry u? oya park !!!!!!!!!! LMAO!