NAIJA POLICE BE LIKE!!!
1: why is your laptop bag empty, u want to steal laptop and keep it in the bag abi, oya enta motor!
2: The victim committed Suicide, but we just arrested the person that killed him.....
3: Oga, dis your Range Rover Sport fine o. oya use am take jam dis wall make we check weda ur air bag dey work perfectly. But u no gree? oya park!!!
4: why your car no get A/C? u wan use heat kill yourself... u wan commit suicide, we will rather arrest you than let you commit suicide?.. Oga Park well!
5: The picture in your license you carry Afro with beards, why do u Now carry low cut without beards uhn? Ogbeni Abeg come down.
6: why do u have fertilizer in your boot? You dey grow weed abi? Follow us to station.
7: Your car radio is playing "Ema Dami Duro" young man, if u want to say something, you better say it directly!!!
8: Hey Mr Man only you with 3 beautiful ladies inside your car, na where una dey come from, ok you don chop yahoo money now, u wan go flex with all dis ladies shey, oya park before i lose my temper.
9: You dey use ur leg walk for road they go ask where is ur helmet.
10: You dey push ur okada to filling station because fuel finish they will say ehen u don go steal am abi oya start the okada make we see.
TRUE/FALSE...