I cant believe this my eyez has seen my teeth.
.
Can you imagin, i attended one church on sunday morning, after the pastor don preach say make we youth no dey drink alcoholic drink again, in the evening when me and my babe dey stroll go dey do our laughing stuff dey go, i com see this pastor for bar dey drink STAR, i go meet am i say ''sir you said we should desist from alcoho but here you are drinking STAR, why dont you order for soft drink like malt, fanta, peppsi.... Did you knw what he said? He said sharap young man, where were so called malt, fanta, peppsi when STAR was leading the three wise men to Jesus.... I come dey wonder say abi STAR good for our body? Abeg make una answer me..