She d most butiful girl in lag? Hian, am even more prettier dan her ermm just dat am dark, short, flat frontage, thin nd no backyard.
8 Aug 2015 | 18:54
0
Likes
@Mray *yimu* i smell jealousy hahahaha u sef u c yaself, no front no back :)
8 Aug 2015 | 18:57
0
Likes
Lollzzz @tiffany1, y ll i b jealous of her? She no fine na
8 Aug 2015 | 19:03
0
Likes
Hahahahha dis mray na character..... But wait o.. Seriouzly? Person wey fine pass her dey lag o... Anyway sha... I love d pics even though i no see her face wella
8 Aug 2015 | 19:06
0
Likes
Ehn? I see sometin nw nw... She no fine? Mray needs some spanking
8 Aug 2015 | 19:06
0
Likes
Hmmm, d most beautiful in lag ? But my sis is even more beautiful than her jst dat she is fair as @Mray said.
9 Aug 2015 | 03:29
0
Likes
Should she be d lady dat won new bmw jeep and 500 hundred thousand naira? She fine sha
9 Aug 2015 | 04:05
0
Likes
Lollss @blesseddoublestar
9 Aug 2015 | 05:18
0
Likes
Hisss!! She no even fine pass my unconcieve baby girl......hmmm i smell mammy water oooo
9 Aug 2015 | 06:41
0
Likes
Kai, mah hear word abegi.. she's beautiful yeah agreed, buh certainly not d most beautiful in lasgidi, my dearest @Mray even fyn paz her weda front n back dey or not jare.. me sey even fyn paz her 2 jor, kini! nxt pls..
9 Aug 2015 | 07:00
0
Likes
Cuti
9 Aug 2015 | 07:30
0
Likes
hahaha @Mray u sed u fine pass her yet u hv no back,no front,thin,short and dark den wer is d beauty nah *winks* jst joking tho regardin to wat u posted earlier
9 Aug 2015 | 08:15
0
Likes
wat a beauty
9 Aug 2015 | 09:48
0
Likes
Lollss...abi @donmikie
9 Aug 2015 | 10:01
0
Likes
Hmmm
9 Aug 2015 | 12:20
0
Likes
Hmmmmn she fine sha buh babes wey fine pass her full lag...lolz @Mray when will u stop ehn..lmoa
9 Aug 2015 | 13:21
0
Likes
lollzzz @steph ....... Feel free t borrow tennie's speracles so u can c wella
9 Aug 2015 | 16:26
0
Likes
I ll stop wen tennie leave vict 4 me @besty
9 Aug 2015 | 16:35
0
Likes
@Mray keep dreaming.... Better commot hand nd body 4 my husbandssss no way!
9 Aug 2015 | 17:57
0
Likes
No wahala... I no kuku talk sey d gal no fine...I no jez see her face...I sha knw sey gals wey fine pass her dey lag...dem no jez contest...even some of doz wey no win go fine pass her..na something else make her carry crown.. Ko easy...
Ok ok.. We go soon do Coolval most beautiful girl... Na me go be organiser.. Make contestants start dropping dia names.. Lol.. Dat tin go sweet sha
9 Aug 2015 | 18:04
0
Likes
I bet mur pretty gurlz wuld b n dat lagoz..she knt b fynest
9 Aug 2015 | 18:57
0
Likes
cute bt nt d cutiest gal in lasgidi, m prettier dan her even without makeup. Slim n perfect model..
9 Aug 2015 | 19:02
0
Likes
Lolzzz ppl ehn... Well no matter aw beautiful u re... Dere is still some1 somewhere prettier dan u... She contested...nd she was found worthy of d crown.. She possessed what d judges were looking... Nd she won.. Shikena...
Since "we" cnt contest 4 it (reasons best knwn 2 individuals) give little appreciation 2 doz who did.. Its nt easy exposing all ur body 4 a crown nd fame u knw.. I cnt do it
9 Aug 2015 | 19:07
0
Likes
nice one
10 Aug 2015 | 05:08
0
Likes
Lol @mray i don hear u @tennie oya abeg borrow Me ur spectacles
10 Aug 2015 | 05:34
0
Likes
Vhiz girl is beautiful!!
@tiffany1 can u pls giv me her digits cos i want to sow a SEED into her life
10 Aug 2015 | 07:26
0
Likes
Lolz @mray am also pretty dan her sha
10 Aug 2015 | 07:27
0
Likes
Abi. She no fine kankan.... @babe4biola
10 Aug 2015 | 08:52
0
Likes
dis babe no fine jooooor, if dis babe na most beautiful for lag, den dey no check wella be dat
10 Aug 2015 | 09:32
0
Likes
@Konphido no wahala nah. as my frnd, jst lemme snd u my acc no, u shud pay 100k there. u don marry d gal b dat :)
10 Aug 2015 | 11:08
0
Likes
Make i hear say na she,beauty z not all abt fair in complexion,if u rilli want to knw a real beauty go and meet the Dark complexions,She z not even beautiful sef.
10 Aug 2015 | 11:43
0
Likes
@tiffany1 na SHE i wan sow SEED 2 na... I nr wan marry am o. I jes wanna SOW
11 Aug 2015 | 04:29
0
Likes
Na wa oooooooooo ok she no fine....she no fine...abeg go nd contest @Mray @Wyse-one @Babe4biola @somty @Pheyisexy who aqain sef? Make sure u all contest in ur state most beautiful girl... Dey dnt pick winners by d facial appearance alone... Cos like I said earlier..no matter aw pretty u re..dere is still some1 somewhere dat is prettier dan u...
U must av a perfect body shape.. Nice boobs nd butts... Straight legs (not yam leg,bow leg or k leg) u must av a good carriage.. U must av beautiful smiles... Dz re wat d judges used in picking her... If she is not beautiful..atleast she is nt ugly.. U guyz shld go nd contest too
Cookies and similar technologies are used on our sites to personalise content and ads. You can find further details and change your personal settings below. By clicking OK, or by clicking any content on our sites, you agree to the use of these cookies and similar technologies.
GDPR
When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.