BUHARIYYA AT ITS PEAK! A student wrote to his father, "condition is critical, send money or suicide". The father saw the message & replied, "condition more critical, suicide approved"
A Typical Nigerian way of sending someone on Errand
MAN: Go and buy me bathing Soap.If Lux na N70 buy am, but if Lux no dey, buy Joy soap. If Lux dey, but dem dey sell am N80 and Joy soap na N70, buy Joy soap.But if Joy and Lux na N80, buy Lux soap. If the two soaps no dey,buy. Anyone wey Good Wey be
N70.
KID:bros, abeg, wetin u wan buy?.
.
..
Happy new week friends.
wishing us all the best