[img] t2.gstatic.com/images?
q=tbn:ANd9GcQFOk333fB5Rqxa5XWin7Q9jsqH1GcdrZiRQaRB7qdOrA5n8hDDTXz54kI[/img]
LOLLLL...Na Wa oooo.. 1.He who
fights & runs away , Na f
ear catch am. 2. Pikin wey no sabi em
mama boyfriend, Dey call am brother. 3. A rolling stone no
just dey roll, Na person
push am. 4. He who lives in a glass
house, Na im pepe rest.
5. A st!tch intime, dey prevent further
tear tear. 6. Birds of d same feather, na d same mama born
dem. 7. One good turn,
na correct power steering be that. 8. A
bird in hand, wetin e
wan be again if no be barbeque. 9. Half
bread, is better than buns or puff puff. 10. D journey of a
thousand miles, Ol’ boy
e beta make u carry your car go enter
aeroplane. 11. The
patient dog, Na hunger go kill am. 12.
All work & no play, Na Banker be dat. 13. He who laughs last,
na mumu, y im no
catch d joke d 1st time & laugh when
others dey laff!!gud
mornin dear ah