THIS IS A SONG I JUST REMEMBERED ND IT GOES LIKE THESE
If u dey for Naija, say our prayer for Nigeria
If u dey for diaspora, say our prayer for Nigeria
Listen
Na so e go dey, we go sidon 24/7
No Work nd No Pay
Our children dey play ontop empty belle
Oh Lord show us d way
Power holding na our best friend
Because na only dem remember send us mail
Naija i hail ooh
Una no dey fail ooh
Even when d country dey wail ooh
Una still dey sail ooh
I go dey pray sote
sote, sote, sote, sote, sote
I go dey pray sote
Barren woman go born pikin sote
Panadol go dey cure AIDS sote
sote, sote, sote
I go dey pray sote
Religious crisis no go dey sote
Christian nd Muslim go pray 2geda sote
I go dey pray sote
Armed robber go return money sote
Limousine go be Naija taxi
All d president go become our paddy sote
WE ARE ONE SO:
Lets pray for one Nigeria and for peace to reign.
Lets say NO to TRIBALISM.
Lets say NO to RELIGIOUS CRISIS.
Lets say NO to KILLING ONE ANOTHER.
We are the HOPE for a BETTER TOMMOROW.
We are TOMMOROW LEADERS.
Lets live in LOVE and UNITY.
HAPPY DEMOCRACY DAY IN ARREARS TO NIGERIANS
I LOVE MY COUNTRY NIGERIA.
PROUD TO BE A NIGERIA.