Way back in primary when d lyric is like ....
Parent listen to ur children,
they are the leaders of tomorrow,
................
For where na which leader ...where dem wan rule ... No b dis naija wey obj, atiku etc still dey alive
..... Wen dem wan die so we children go rule na since we b d leaders of tomorrow ... E be like say dis men dem don take elixir of life.... Make we go better Changet d lyrics to.... We are the leaders of next tomorrow .... Wetin una yarn @coolvallers