[b]Ebuka Told His Oga At The Shop To Please Wait At The Gate And Pick Him Up After His Waec Commerce Ewam At The Commercial Secondary School Where He Registered.He Was Given Commerce Exam Question Paper And The Only Question Number 3 And It Says-"differentiate Between A Warehouse And A Shop"{20 Marks} After Much Thinking,he Smiled And Wrote His Answer As Fast As He Could~~~ware House Is At Ojota While Shop Is At Alaba Market,then He Submitted His Paper And Went To Meet His Oga At The Gate
OGA; Ebuka How Far?How E Be
EBUKA; E Dey So Simple..Question 3 Say Make We Differentiate Between A Ware House And A Shop
OGA;ehen,wetin U Kum Write
EBUKA;i Write Say "warehouse Dey For Ojota While Shop Dey For Alaba
OGA;so Na The Only Thing Wey U Write Be Dat
EBUKA;yes Oga
OGA;chineke Mee!!! U Dey Craze,common Go Back And Put Phone Numbers And Address....Silly Boy[/b]
[b][color=green]Datz How He Go Attract Costumers Or What[/color][/b]