I entered a bus from abuja to kano. After some
mins,
I decided to scare the passengers. So I brought out my fone..
And started
faking a call.
''hello oga, I don dey press dat button since but
the bomb no gree blow.
Na the blue one I go press or the red one? Ok the red one?
I go do am now''
come and see
reactions.
Igbo man: (picks his fone to make a call) '' hello Chuwkudi, run now to Apapa and wait for my
container. It's like I will die today but make sure u collect my money from chukwuEmeka..
Yoruba woman: '' driver wêré,. So u cant stop for
sombody to come down? Oloshi..
I was just laughing inside until the hausa man siting close
to me said (to me).
Hausa man: '' oga abeg dat time wey u dey make call, where dem say make you press so dat the
bomb go blow?
Coz i don dey press my own sef
since and d tin never blow.
I jumped out of the luxurious through window.!
Me wey dey play ooO.