image
Joke

Joke

By Adolf in 23 Sep 2015 | 06:25
share
Adolf Adolf

Adolf Adolf

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 4675
Member since: 16 Jul 2015
This morning I just dey escort one of
my friends go bus stop from my
house when I see one clean
beautiful girl come out from her
Brand New Range Rover SUV dey
cry, dey kneel down dey beg one
slim guy wey be like say him
never chop for months. The babe
just dey beg dey cry dey follow
the guy, dey tell am say she no
need money, she no need
Brazilian wigs, she no want
house or anything, she say she
no even need the SUV all she
want na him love, him kisses and
him warm embrace. The babe
just dey shout dey cry. When I
hear these words my heart stop,
my head spark and my brain
burst, the guy no even dey look
the babe sef, na there me come
vex say if this guy no value this
girl well right now me I don fall
in love be that, so make I go
claim this girl. But as I near them,
one man just touch me for back
say "Mr. Man abeg no block the
camera… na film dem dey
shoot....."
lo
23 Sep 2015 | 06:25
0 Likes
 
 
This one no fit happen for reality
31 Mar 2016 | 09:23
0 Likes
Lol... I for say
31 Mar 2016 | 11:50
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.