Episode 12
As i walked home from sch with my guys, i saw this beautiful blue gown in a boutique, "Sammy, how u see that gown?" i asked "e make sense oh, u wan buy am for ur girl?" Sammy asked "yes oh, but if e cost i no go buy am" i said "Flow u get money to buy something for babe, me na my babe Lola buy this watch for me for Valentine" Angom said showing me his fine rolex wrist watch, "ur babe papa get money na" i added. "I dey hungry oh, who get food for house" Kelvin the glutton said "how u no go hungry, na food full this ur big belle" i teased. "kelvin no mind am, me sef dey hungry" Ilorin said, "as nobody cook for house, make we enter Iya Ruka canteen go eat na, i go pay for everything" Angom assured.
We entered the canteen to eat "Iya Ruka u get fufu?" Sammy asked, "i no get oh, na Amala and ewedu dey" she said, "so as na only Amala and ewedu dey, make we dey go na" i said, "Flow make we stay, u no know say Amala and Ewedu dey sweet" Ilorin said "how e no go sweet for u, no b Yoruba boy u be, me i never chop Amala and Ewedu since dem born me oh, Angom what of u?" i asked Angom "we dey chop Amala for benue na, abi Kelvin?" Angom asked Kelvin "Amala dey plenty for Benue na" Kelvin replied. "Sammy erièlá Amala mbú" i asked Sammy in Ibo, "éribém yà oh" Sammy responded. With me and Sammy as the only first timers in the "Amala and Ewedu" show, we ate on.
I couldn't help but close my eyes as i ate, as if i was eating poo. I took a glance at Sammy from time to time noticing his face onlike mine was not like he was eating poo, but his face was poo itself. "well, there is always a first time" i assured myself as i ate on. "ehen, guys today na my birthday oh" Kelvin said "eheeen, today na ur birthday nahim u no tell us since" i said "yes i dey tell una now because i been think say i no go celebrate am because money no dey my hand for morning time, but now i don collect my money for one teacher for sch wey borrow money for my hand" Kelvin added. "so na where e go be dis evening na?" Angom asked Kelvin. "na for Alejo l'owo joint we go shayoh na" Kelvin said. We finished eating and as we came out of the canteen, i told my guy i wanted to go buy dat gown i saw, dat they should go home without me. I headed to the boutique not knowing the "wahala" that was waiting in the boutique for me..
I got to the boutique, stared for a while at the beautiful gown, and then walked in. As i walked in, i was shocked when i saw Dami to the extent that the book i held in my hands fell. "hello!! My princess, how do u do?" i said as i quickly picked up my books from the floor, "am fine, what did u come to do in a female boutique?" Dami asked as i searched for the best lie in my "brain-box of lies". "ehn! ehn! ehn, i came to see if they sell Male Perfumes here" i lied "do u sell perfumes?" Dami asked the boutique attendance "no we don't" the attendance responded. I discussed with Dami as she selected some clothes, asking me if they were beautiful on her. I told her all the clothes were beautiful on her, even though some of them made her look like a clown.
"thank God say this girl no say make i pay for this clothes wey she buy oh" "she no fit talk like dat sef", "mehn!! see as this girl don make me no buy that cloth for Juliet again" "wetin i go tell Juliet say i buy for her this valentine sef, abeg i no get money jor, i go switch off my phone so she no go fit call me throughout today, abi na must say person go must do valentine" i tot of all these as i walked with Dami. "when would u pay me a visit?" i asked Dami "i dunno, u know am always at my mum's shop, ok lets say tommorow evening" she promised. Dami reached her mum's shop and i was left alone walking home. Just then, i could feel my stomach rumble, "abi i wan purge?" i asked myself as i walked faster.
I got home, and i instantly rushed to the toilet to defecate. The toilet was locked from inside, "who dey there oh" i shouted "na me oh" Sammy said, "Sammy so u sef dey purge? e be like say na dat Amala and Ewedu oh" i shouted "na so oh" Sammy said "guy do quick oh, d s*hit wan comot for my nyash oh, make i no s*hit for body oh" i shouted again as i felt something moving in my bowels. Something watery suddenly came out of my a*nus, "i don s*hit for my body be dat oh" i said to myself. I was sweating profusely. I couldn't bear it any longer so i decided to do "short-put", i looked for the nearest nylon bag, bend down, did "my thing" in the nylon bag. As i defecated in the nylon bag, i felt relieved, "when the preferable is not available, the available becomes preferable. When toilet is not available, short-put becomes preferable" i said to myself. It took ages before i finished defecating yet Sammy was still inside the toilet. "u dey born pekin there, abi u go sleep there?" i asked Sammy "Guy see wetin Amala and Ewedu don do us" he responded. I tot of where to throw my poo away, and i concluded to throw it over the fence to the next compound. I threw it the way athletes throw "short-put" in the Olympics, and i heard..................... "who be that!!! who throw that thing".
"Flow come out make we go meet them Kelvin for Alejo l'owo joint na, dem go don dey wait us oh" Sammy said knocking at my door, "i dey come make i wear cloth" i responded from inside. I put on my Drinking cap; thats my black Kangol cap and we were off to Alejo l'owo joint.
As we got there. The other guys were already on their second bottles. I immediate told the "birthday boy" Kelvin to pass me my brand 1759(guinness). As i was almost done with my first bottle Angom said, "Alomo dey here to pour for your drink oh" "how u go mix Alomo and beer, u wan die?" i cautioned. "Flow e dey make sense oh, doctor say e dey good for heart, try am na" Ilorin said, pouring some Alomo into my beer. I siped the mixture, and contrary to what Ilorin said, it was burning my heart. Soon Kelvin ordered "pepper soup" for everybody. As i drank the hot pepper soup i tot i heard something fall internally from my chest to my stomach. "abi my heart don fall comot?" i asked myself as i continued drinking. I was on my 5th bottle, and i was seriously floating in the skies. "make we smoke weed na" Angom said, "u dey mad oh, we never drink all this drinks wey still remain u wan smoke weed, e b like say u no like ur brain oh" i said. I drank my 6th, 7th and 8th bottle, i had broken my previous record of 7 bottles, i didn't break the record only on 1759 but "1759 mixed with Alomo", so its a great midestone in my drinking carrear. Just then, Ojiga came to our table, after he shook hands with all of us, he ordered for another bottle round for everybody, as the bottles were brought, Ojiga went back to his table where he was drinking with a guy. "Ilorin, u sure say dis Ojiga no plan with those robbers make dem come rob Mama Alhaja" i said "yes oh, u no c as him dey spend money, and him dey follow big big boys wey dey drive motor sef, even sef that guy wey him sidon with there fit b that same guy wey come beat me for toilet that day oh" Ilorin said. It was time to leave and Kelvin went to plead with Ojiga for them to take us home with their car because it was late and we wouldn't see a cab.
Everybody stood up to leave except me. "Flow stand up make we dey go na, abi u wan sleep here" Sammy attacked "wey my leg, who carry my leg, wey my leg?" i asked as they all laughed beyond control. "mumu, c your leg with u, no body carry ur leg" Angom shouted dragging me up my foot. I walked like a baby that just started walking to where the car was parked.
As the car drove off, my stomach was begining to rumble as if i wanted to throw up "guy no vomit inside dis car oh" i told myself. As we all walked drunk to our rooms, "comot for my room na, na ur room be dis?" i asked Ilorin, "mumu, na my room u dey enter, abi u no dey c well" Ilorin answered. We both entered Ilorin's Room, as i lay down on his bed to sleep......................."uhn gboon, ngboooo!!!"................... "Flow u don Vomit for my bed oh".
I woke up weak and tired, i saw all the fish pepper soup i ate last nite on the floor, i didn't only see that but i saw a "mighty ocean" of the drink i drank on the floor, i turnded to see that Ilorin too threw up, "Ilorin u dey mad oh, so u sef vomit, na only my own i go clean oh" i said as i rushed out to look for rag and water that i would use for the cleaning. I came back meeting the whole room smelling like a brewery. As i was cleaning my own part of the floor, i glanced at the clock in the wall, it was 8am. "wake up oh, we don late for sch oh" i said, waking Ilorin up.
As i rushed with my bucket of water and soap to the bathroom, it was locked from inside, "who dey there?" i asked angrily "na we oh" i heard two voices, "who and who be we?" i asked curiously "na me and Kelvin oh" Sammy said, "why una dey baff together na?" i asked as i almost laughed out, "u no know say we don late for sch" Kelvin responded, at that moment i laughed a beat, "make una no do h*omo thing for there oh, girls plenty oh" i teased, "u dey mad Flow, na ur papa be h*omo" Sammy fired at me, "na ur papa teach my papa na" i fired back at him. I tot of where to take my bath for a while, so i decided i would do it just where i stood. I removed my cloth and started taking my bath at an open corner close to the bath room. As i applied soap to my face, i heard a noise, "who be that?" i shouted, trying to rub the soap off my face so i could see clearly. I opened my eyes and saw that it was a goat, "e no go better for u" i cursed the goat. Just then Angom came, "person dey inside abi?" he asked, "yes oh" i responded as he too started bathing outside. Ilorin came and saw us bathing outside and said, "i no fit follow una baff outside oh, wat of if woman come enter here" "u be mumu, which woman wan enter here, no woman dey stay dis compound, na only Mama Alhaja, and wetin dat old woman wan carry ur small p*rick do, she get children wey their p*rick big pass ur own na" Angom teased as i laughed loudly. Ilorin entered the "toilet" to take his bath and i continued laughing. As i laughed, i felt something walking on my both legs towards my p*enis area, the thing walked to my joystick and tickle me a beat, making me to laugh more, it tickled me in different sides of my p*enis and i laughed even more without looking at what was tickling me............................. Ants............. "yeeeeeaaaaah, ant don bite my blockus oh"....