Before una judge me, we all make mistakes thats why we are
humans
moved into my new flat this year march, my nebo got married
december so they are still fresh in love, her husband works but
his wife sells clothes and is always home, say she dey find job,
while me i dey do gmail i am always at home, most times
wen nepa take light she comes over to my place in the
afternoon because i always on gen as per my job and nepa
always they carry light for afternoon i no know why, we
always chill me go dey inside room with my computer she dey
parlour dey watch african magic, sometimes she go cook
come sometimes she go cook for my place, the husband didn't
know about this and he comes to watch football for my house
weekends, so now ,
last week she wear gown come, i enter kitchen she bend down
dey do something she really make sense i no go lie but i just
carry wetin i wan carry push, there are only 4 flats in the
compound and me and her husband dey the two flats upstairs
so freedom plenty, i told myself that no matter what i won't
sleep with her, sometimes when it enters my head i will invite
package to clear head, so on friday na, better rain dey fall she
come house i dey parlour dey watch sport news, she sat down
and asked if she fit change am i say no wahala, she changed it
and went to Food channel then the rain got really bad and the
signal was lost, she come dey play game for phone, i carry
charger enter room before devil use me, after like 20 mins
person call my name, i been they type something important, i
just said i am coming before i fit wrap up she open my door,
oboy fear grip me, i was like you are bored abi, she say
hmmm so this is the slaughter house, i just laugh, she come
dey look around, i was very uncomfortable, i get two laptops,
she say make she watch film na, i say ok give am the other one
, she sat on my bed and was watching the movie name was
(5-7) sweet film but plenty flogging inside, na so she come lie
down, her yansh just set, i knew that i was finished, so i gave
in finished typing and whenever someone wants to flog in
the film i will climb the bed to fast forward it, she said leave it,
who be small pikin, na so me lie down for bed self, devil
wicked, she was cold so i give am duvie make she cover , cold
wan kill me she say make i cover body, i cover, after a while
we bend the screen to face both of us well and na so our body
meet, her skin was so soft, i touch her back as if i was
stretching she didn't react, i swear i just forget myself grab her
and she didn't complain and thats how we kissed and made
love , sweetest flogging ever,
now it happened again yesterday, since the thing happen i dey
hide from her husband i cant look at him, sometimes nepa go
take light for night i go bone stay darkness make him no know
say i dey house, he calls say na wa for me , i say work grab
me but na fear dey do me, now he is coming to watch football
on saturday and sunday, say him go bring drinks self, my
spirit is not at rest i feel very bad and the wife don love, be like
say i go pack before person kill me