Sometimes eh, if you sabi english
wella, or you dey like me wey
come begin write for literature
section where be say some
people go criticize your writing
once your grammar bad, you go
understand how e be like to
write with pidgin. Na small thing
remain self make I forget how to
type and speak pidgin.
********************
"So your dad been no wan comot
because of me ba? Him forget
say no be salary them dey pay am
and him go lose more money
that me?"
I ask JAMB question. Before the
babe answer, I come give am
options for my mind.
"A. Him foolish (b) Him head dey
touch (c) I go still straff you tire
(d)if you get belle, I go waka, run,
fly and disappear.
"I believe he would be back
soon."
Na so she carry queen's english
take answer me. Well, me I no
care, in fact, all yellow boys no
dey too care. Na those days we
dey play love. This days, na wetin
we fit gain make us dey follow
woman. Seriously, I don reach
the stage wey be say I no dey
toast again, I go just look babe,
wink her, lick lips and she go
follow me enter room. I trust that
baba na (that na story for
another day).
"Well, I hope we get to gist well
before him come back na"
I code mixed my English. She just
smile shyly just comot from
inside our sitting room. Na so I
jump up gallantly like cat come
tip toe follow am for back dey
admire the nyash. I no even
know when she stop, na so I
bump enter her come carry my
hand roll on the waist carry my
dii"ck press hard for the nyash.
Choi, the thing soft.
"Attai... Attai... Let me go and cook
for you na"
She said as she struggled feebly
in my grip.
"For where, you carry food wey
don done wan go put for fire
again?"
I asked referring to her Kitty-Cat
that I would demolish soon. Na
so my hand still maintain him
grip for her waist o.
"I mean the indomie, it is inside
the kitchen."
She said as she struggled while I
freed her. She turned, look me in
the face and smiled shyly before
exiting our flat for theirs. Choi,
that big nyash wey I don dey
admire, I don finally press am
with my preek. Men, why be say
nyash self dey high me like this
self? Okay, una need to read my
story... "Tales of an Introver"..
Make una understand well.
I sat down and began praying,
fasting and hoping in my mind. I
no know when I open my mouth
begin declare:
"I shall not die but will live to
fuucck this pus's'y before me."
Na so I dey shout am until I hear
voice from outside.
"Attai, which pus's'y?"
Na Zainab get the voice ooo....
"Na pu's'sycat wey I see for
dream oooo"
I shouted back and continued,
my hands holding my chin with
my eyes rolled inside as I
imagined how her body would
look like Unclad. Even the N1,000
surcharge self no come dey pain
me like before. I know say e go
pain sha when month end but by
then I go don straff Zainab to
even worry. After all, sacrifice na
normal thing if you wan receive.
I dey come abeg... My dick
eh***********