image
I LOVE MY COUNTRY

I LOVE MY COUNTRY

By Holakizzo in 4 Jul 2016 | 20:05
share
Holakizzo Hubby)

Holakizzo Hubby)

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 2129
Member since: 8 Sep 2015
ILOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God Bless
Nigeria!!!
1. Na only 4 9ja U fit win Aeroplane by
loading
N200 MTN Recharge
Card.
2. Very soon Etisalat go say recharge N200
and
win a big ship.
3. Then Airtel go com follow sey recharge
N100
and win Benin
Republic.
4. Glo,go just kuku say.. Recharge N500
$ win Nigeria bcos their colour na Green.
5 Na only for Nigeria you go see fish
inside"MEATPIE"
6. Na only 4 Nigeria we dey count money
after
we withdraw am from
ATM because we no even trust ATM
machines.
7. Na only 4 Nigeria PHCN dey sey:-
Win a brand new GENERATOR if you pay your
light bill (wat a pity)
8. Na only 4 Naija pple dey horn for
traffic light make e quickly change from
Red to Green.
9. Na only 4 Nigeria Pharmacy dey sell
Coke, Recharge Card, Chin chin,Puff puff and
beer.
Wetin you no see for Naija, you no fit see am
anywhere in d
world..Trust me.
10. Na only 4 naija you go find a graduate
of Mechanical Engineering dey do him NYSC
4
Police station.
11. na only 4 naija you go see one person
dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at
once. You be Bill Gates?
Abi na
you invent internet?
12. Na only 4 naija you go see a graduate
of law dey work as generator repairer.
13. Na only for Naija u go buy coke, dem
go say make u no forget to return d bottle.
14. Na 4 only Naija, you go see madman dey
control traffic,people
wey their head correct dey obey...
15. Na 4 only Naija, you go see advert from
native doctor on how to
make quick money.
16. Na only 4 Naija u go wish somebody
'happy birthday', he go answer 'sameto u
17. Na 4 Naija obituary poster dem go say
"MAMA HAS RELOCATED"
4 Jul 2016 | 20:05
0 Likes
 
 
Lol
4 Jul 2016 | 20:09
0 Likes
hmmn
4 Jul 2016 | 20:14
0 Likes
na our NAIJA be dat!
4 Jul 2016 | 21:55
0 Likes
abi o
6 Jul 2016 | 11:02
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.