[16/05 2:47 PM] White Man.: PIDGIN PROVERBS. Pls enjoy And Share!!
.
1. Na for old age ashawo dey know the value
of pikin.
.
2. Woman wey never see
problem... na im dey still hold breast run.
.
3. Woman wey dey find pikin no dey wear
pant sleep.
.
4. Rat wey follow lizard enter rain, na later é
go hear am.
.
5. Na for afternoon dem dey find black goat.
.
6. Weather hot!! e no mean say fowl go lay
boiled egg.
.
7. Eye wey dey cry, dey see road.
.
8. Pikin wey him mama back cross water,
wey say him march fish,
wetin him mama go march?
.
9. Small pikin wey dem carry for back no
know say the journey far.
.
10. Person wey don faint
before no be stranger to
death.
.
11. Person wey chop belle full, no know
wetin hungry man dey see.
Now you fit add your own join.
[17/05 11:09 AM] White Man.: OYA SWEAR TRUTH TO GOD SAY U NEVA DO
ANY
OF THIS.
1.- if u didn't kill earthworm with
salt.
2.- if u didn't play rubber band.
3.- if u neva bath in the rain.
4.- if nobody told u about india
vs nigeria 99-1
5.- if u did not sleep on the couch
and wake up on the bed.
6.- if u didn't throw ur milk teeth
on the roof for lizards to take it
and give you new ones.
7.- if u don't just watch your legs
n hands instead of bathing
before going to school.
8.- if u didn't act film inside
uncompleted building or under
bed with friends.
9.- if u have never flew a kite.
10.- if u didn't use your two legs
to build houses with sands.
11.- if u never write your name
on a paper and insert it into your
pen so that no one will steal it.
12.- if didn't close the fridge
door really slowly and see when
the light went off.
13.- if u neva wave at white birds
expecting your nails to be whiter.
14.- if u did heard of ghost that
stay under mango trees at night.
15.- if u never drive a single car
tyre with stick and call it a car.
16.- if u never mix garri and
sugar in ur pocket and eat while
walking on the street.
17. if u never did mama n papa
play e.g cooking leaf and sand
without fire.
18.- if u didn't play table soccer
with bottle cover.
........then i guess ur childhood
was not fun!
Oya choose the one you do....
....Do you knw it is not jangilova
epo motor? it is JINGLE OVER LIKE
A MOTOR! i bet u don't knw.
don't be shy. i don't knw either
until i grew up.
....am sure 99.9% of nigeria Adult
don't knw dat nursery rhyme
"sandalili sandalili" is actually
"standard living standard living" i
knw u are singing it now again,
smiles...
[19/05 1:08 PM] White Man.: oyah sekem sekem sekem
Congratulations Nigerians!
Petrol Price Has now dropped to 57 naira all thanks to Buhari.
You can now purchase Petrol for 57naira on Jumia, Konga and
all OLX petrol stations.
For more lies please text APC to 419
Do you know me? Do you know where I am? Do you know
where am chatting from? Thank God am logging out..