1. You drank garri twice today,
bought N100 recharge card and got
10mb, came on facebook and
wrote "money no be problem" ....
Your case dey court.
.
2. You dey owe mama ikenna N50
and you dey wear "my money grow
like grass t- shirt".. Weldone oo!
.
3. You fit pay N5,000 enter club but
for church na N20 be your
offering..
God is watching you.
.
4. You are too big to dance in
church but you go gaga crazy when
you hear the (gbedu wey dey burst
brain -OLUWA NI).. God dey watch u
o
.
5. You're married but still chases
other ladies and you claim you're
going for refresher courses. Your
cup go soon full.
.
6. Just because you met him in a
bus and he bought you gala, you
come store him number as "bros
gala"... Sista tank u o
.
7. U are an o level holder, but nah
you the sponsor your girl for
uniben.
My broda u be scholarship board?
.
8. You dey inside hotel room snap
picture come upload am write
"home sweet home".... ur mata dey
God hand.
.
9. You enter public transoprt #600
to go shoprite go snap picture with
oda people goods, abeg wetine I
wan tell u.
.
10. U way go read this my post, u
no go comment, my dear u get
leprosy for hand??
#copied