image
we need ur help @all coolvallers..expensive joke for my real g @Invincible ft @Hauwa (kidnapped,lost and stranded invincible)

we need ur help @all coolvallers..expensive joke for my real g @Invincible ft @Hauwa (kidnapped,lost and stranded invincible)

By Holakizzo in 4 Jul 2016 | 04:47
share
Holakizzo Hubby)

Holakizzo Hubby)

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 2129
Member since: 8 Sep 2015
Abeg o if una c am for anywhere @Invincible ... Pls call dis number o @08185188140 to cum pick him cuz we ve been lookin abi na searchin for him for d past one week ...
@Invincible hmmm..... Its been long i heard from u .... Whats happening ... Are u kidnap Or Adultnap ni cuz i dont even understand anytin about dis ur sudden disappearance from dis page ..... @Hauwa ... Did u miss him .... Well if ur lost or stranded in a place u dont know thats no big ... All u gotta do is settle dere for eternity .... (Eehn settle for ?) ogbeni cum back to this page o.... @Hauwa where is it? (brings out a cow horn with red cloth on it)
Now as e be so @Invincible i wan call u for where ever u dey ....make u answer me .... And e no go pass three times cuz if e pass dat means say u don change address (God forbid)
@Invincible ! @Invincible !! @Invincible oooooooo !!! (booms_fire works)
(cow horn catches fire) yeee wetin be this @Hauwa .... #runs_off
meet me for house @Hauwa
e no work
4 Jul 2016 | 04:47
0 Likes
 
 
Lolz
4 Jul 2016 | 04:50
0 Likes
Oya dey qo
4 Jul 2016 | 04:55
0 Likes
hmmmm
4 Jul 2016 | 04:56
0 Likes
Lol
4 Jul 2016 | 04:58
0 Likes
lolz kikikikiki @Frankkay
4 Jul 2016 | 04:59
0 Likes
Your Ogun No Work.!! Abi Ogun No Dey Work For @Invincible Nii @holakizzo !!
4 Jul 2016 | 05:02
0 Likes
Hmmmmmm.....Fadeyi oloro
4 Jul 2016 | 05:02
0 Likes
Lol
4 Jul 2016 | 05:04
0 Likes
Hahahah............
4 Jul 2016 | 05:10
0 Likes
Hmm
4 Jul 2016 | 05:13
0 Likes
i no understand too o @Froshberry-2 na @Hauwa say make we do am like dat not knowin say to do babalawo no be small tin cuz u gats get A1 for ur waec yoruba and agric result (yoruba for incantation and agric for herbs) .. And fail d remainin ones especially english cuz baba no sabi dat level
4 Jul 2016 | 05:21
0 Likes
The boy don commit sucide
4 Jul 2016 | 05:21
0 Likes
@Macrex na wa o ... Shey him collect ur babe ni
4 Jul 2016 | 05:25
0 Likes
Lol @invincible pls come o
4 Jul 2016 | 05:27
0 Likes
You Sure Say The Herbalist Hot Gan @holakizzo
4 Jul 2016 | 05:27
0 Likes
@Froshberry-2 i swear e too cold
4 Jul 2016 | 05:36
0 Likes
Haha
4 Jul 2016 | 05:38
0 Likes
Lol.. @holakizzo i no send u message ooo @invincible pls come oooo
4 Jul 2016 | 05:58
0 Likes
Lol. .
4 Jul 2016 | 06:10
0 Likes
@HOLAKIzzo y u dey lough nah :roll:
4 Jul 2016 | 06:41
0 Likes
chuckles .... @Frankkay e balm na .... @Hauwa u no wan send ur hobby message
4 Jul 2016 | 13:26
0 Likes
Lol
4 Jul 2016 | 15:36
0 Likes
raised eyebrow @hauwa
5 Jul 2016 | 09:37
0 Likes
lol
6 Jul 2016 | 10:51
0 Likes
Who see am o @olorivicky @tenniebenson @victoriouschild @softie
28 Jul 2016 | 07:58
0 Likes
See as i just dey look u
28 Jul 2016 | 09:07
0 Likes
I dont know why you are searching for someone that is here.... U know his name is Invincible...and you are still searching for him... Don't you know he is around and not visible??
28 Jul 2016 | 09:12
0 Likes
@emergencia wetin sup
28 Jul 2016 | 12:16
0 Likes
Baba .. I dey o @holakizzo
29 Jul 2016 | 07:15
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.