There is this paddy of mine wey let say I snatch him babe,no be my fault sha oo,it happen d@ na me first sight d babe but due to som stuff we loose contact
When I get to be in contact with her back it happen she don dey date my pal(this guy na my real paddy oo we ar very close).When I tell my guy about d babe say I still like her he tell me say na she dey control d wheel now but I fit help him test her sha oo but I told him to 4get am.In short I no fit control my feelings again tensionally or intensionally I ask d babe out she accept and broke wt my guy(she done dey crush on me b4).I no tell my guy how he dey sup but @ last he get to knw at first he be like ''what d fuck'' but u no man to man we talk things out nd 4get d stuff me dey date d girl dey go nd my guy 4get d stuff(we understand each other)although I later regret my action nd vow not to do d@ kind rubish again even if say d guy no be my real paddy(let say am naive den sha it like 3 years back)
So wetin happen now be say my guy begin date anoda gel sha d babe na excertly my choise babe(petite stature nd tomboy behaviour)but I park well sha I dnt want anoda fuck up.
After some months nearly a year dey broke up sha after dia broke up me nd d babe still keep our codial relations she use to call me nd I also return her call,now lately I notice d babe is being romantic to me but I bone her no shit must happen.
Wetin nw get me on my toe is d@ dix babe go just dey ask me 4 recharge card nd stuff sha nd me be say if I no fit gain from a lady maybe in kind or in cash(u get wetin I mean) I cnt spend on her,but I just dey shy 4 dix babe u no 4 d sake d@ she be my pall ex.
If to say na anoda babe I go fit collect my card back in kind but 4 d fact d@ she be my pall ex nd also d rubish wey I don do b4 to dx guy I dnt wana repeat am,bt she wunt stop troublin me
But I no want to tell my guy u no he can be like guy sey na only u,abi must we be keeping our babes 4 u(if say na me I go think d same)
.
So I now need ur advise sey make I bone make I draw her oil(@ least my pall ex no be her present) or make I shune her patapata nd 4get my cards wey don go as good will(maga done pay)