Akpos died and went to heaven where he met
Angel Micheal ..
Akpos: “So finally I make heaven after all the
rubbish wey I do for life… Thank God for God
Oooh!”
Angel Micheal: “Oya come enter ya room”
Akpos: “Bros Micheal, abeg wetin dey for
downstairs cos di noise na DIE”
Angel Micheal: “Na hell fire be dat
Akpos: “I fit go peep?”
Angel Micheal: “No wahala but we go lock
gate by 5pm so if you no quick come back you
go just stay hell fire”
…Akpos goes to peep and there he sees all the
celebrities that ever lived on earth clubbing
and having a lot of fun. Akpos comes back by
4pm and…”
Angel Micheal speaks: “Nice to see you back
early my son you are truly a son of God”
Akpos: “For where? I come pack my load
before una Lock Heaven…