-GARRI NOR GET ADVERT BUT E SELL PASS INDOMIE
-NO MATTER HOW TIMBERLAND SELL E NOR GO SELL PASS SLIPPERS
-IF U NOVE THIEF MEAT FOR POT ONCE SINCE DEM BORN U KNOW SAY UR MAMA NO SABI COOK
-HE ONLY WOMAN THAT KNOWS WHERE HER HUSBAND IS AT NIGHT IS A "WIDOW"
-ONLY IN BOWEN UNIVERSITY THAT STUDENTS KISS WITH THEIR EYES WIDELY OPEN TO AVOID BEING CAUGHT
-HAUSA MAN POOR NOR MEAN SAY HE NOR FIT AFFORD "TRANSISTOR RADIO"
-U NOR FIT KNEEL DOWN GREET UR PAPA BUT U FIT KNEEL DOWN GIVE UR BF HEADS
NA ONLY GOD GO JUDGE U
-IF CHINA PHONE ALARM NOR WAKE YOU...FORGET IT..YOU'RE DEAD
-IF YOU WAN LISTEN TO COOL FM JUST PUT UR RADIO INSIDE FRIDGE #COOL
-THIS LIFE NA SMALL WORLD NOR MEAN SAY U FIT TREK GO AUSTRALIA
-YOU READ FINISH,YOU LAUGH,YOU NOR COMMENT
UR HAND DEY PAIN YOU????