1. Man wey dey naked no dey put hand for pocket.
Trans: You can't do somtin if dere are no certain conditions in place.
2. Wetin concern Agbero with twitter handle OR malu (cow) with face cap?
Trans: Mind ur business.
3. If lyf dey show u pepper, my guy make peppersoup.
Trans: Make somtin gud out of a bad experience.
4. If person too tey 4 party e go 4low dem wash plate.
Trans: Don't overstay ur welcum.
5. Rolling stone of course na person push am now!
Trans: There is always a reason 4 somtin.
6. Craze no hard to form, na d trekking b wahala (problem).
Trans: Easier said than done.
7. Every MALLAM with im own kettle.
Trans: Every man 4 imself.
8. Opolo eye no b open eye.
Trans: Having big eyes doesn't make u civilized.
9. Bring Suya! Bring Suya!!. Na cow body dey suffer am.
Trans: Every action has a consequence.
10. Fly wey no get special adviser na im dey 4low dead body enter grave.
Trans: Don't stay ignorant.
11. Feel free 2 add urz.....